
Eh mama eh Eh papa eh Wha ya say I get one paddy He dey stay for shogunle He get small money He come pack go ajegunle This my paddy he change am for me Say my paddy rearrange am for me I don’t know, I don’t know I don’t know mama eh I don’t know, I don’t know I don’t know papa eh Na so money dey change Na so money dey change people Na so money dey change Na so money dey change people But nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Brother, ehehe Blessings follow me Follow follow follow me Alubarika follow me Follow follow follow me Plenty money follow me Follow follow follow me Fine fine ladies follow me Follow follow follow me Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Sister, ehehe Some people forget people help them Some people no send people wey help them But remember people wey help you Cause if you fall na dem go still rise you Some get money begin gapa And dem change the way dem waka Na to dey carry big big kaka Them no fit buy their mama wrapper Forget say you get now Morrow get belle now Na so money dey change Na so money dey change people Na so money dey change Na so money dey change people But nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Brother, ehehe Blessings follow me Follow follow follow me Alubarika follow me Follow follow follow me Plenty money follow me Follow follow follow me Fine fine ladies follow me Follow follow follow me Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Brother, hehehehe Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Nobody wey no fit make am oh Brother, hehehehe Blessings follow me
Песен-НИКИ
Загрузка...
Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,445

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,979

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891