
Wai Wai Wai Wai (You haffi Cuppy dat you know) Yeah yeah (Yah Mahhhn) Agatage Stonebwoy Come fi show dem wagwan Nobody can stop we now See the love wey we get e just dey elevate Virus can’t catch me now, see my software e be up to date Girl you look so cool, make me wanna give you all and more I feel your love so true, woman that’s all I’m looking for Fine fine baby Fine fine baby I no go fit deny na you dey craze me Fine fine baby Fine fine baby I no go fit deny na you dey craze me Karma Karma Karma You got to know say na me be your Karma Karma Karma Oooha Karma Karma Karma Shey you no know say na me be your Karma Karma Karma Aaai Karma Karma Karma You got to know say na me be your Karma Karma Karma Skibilibeng oo You give me belle I go take am full I meet your papa you go meet mine too Them no give blessing we go run, go hood The thing dey do me like a deja vu You give me belle I go take am full I meet your papa you go meet mine too Them no give blessing we go run, go hood The thing dey do me like a deja vu Fine fine baby Fine fine baby I no go fit deny na you dey craze me Fine fine baby Fine fine baby I no go fit deny na you dey craze me Karma Karma Karma You got to know say na me be your Karma Karma Karma Oooh Karma Karma Karma Shey you no know say na me be your Karma Karma Karma You know know know know know Alright, then again Whine fi me now now (now now) Baby whine fi me now now (now now) Whine fi me now now (now now) Bounce fi me, whine fi me (aaaai) Karma Karma Karma You got to know say na me be your Karma Karma Karma Oooh (oooh) Ooooh Why you laff for me face Why you look at me like dat You haffi Cuppy dat Yah mahn, yah man Cuppy dat
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Cuppy
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,449

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891

