
Anytime I see you e dey sweet my blood E dey sweet my blood When I see your face, my face light up I swear to God Baby girl na you be my tomato Jos Hmm, my Ghana jollof onyeoma I cannot get enough onyeoma I jim n'ölü with handcuff onyeoma Ayagayagayagayagayagayo The thing dey totori me for inside my stomach Could it be lust or could it be true love? Could it be lust or could it be true love? Ayagayagayagayagayagayo Pami dey sweet pass ogogogoro Could it be lust or could it be true love? Could it be lust or could it be true love? Isabella o, Isabella o (Hmm hmm) Tinini tanana o Isabella o, Isabella o (Hmm hmm) Machala machala o Isabella o, Isabella o (Hmm hmm) Causing wahala o Isabella o, Isabella o (Hmm hmm) Machala machala onyeoma Hmmm mekwe Hmmm sample ekwe Hmmm mekwe Hmmm sample ekwe Hmmm mekwe Hmmm sample ekwe Hmmm mekwe Hmmm sample ekwe I meet her for lekki phase 1 Inna the shopping mall I tell her sey she too pure Ahn sey her way too pure Give me your number later make I beep beep I’ll write you love letters, I can be deep And I can be your Mr Romantic Your Mr wetin Mr Romantic Ayagayagayagayagayagayo The thing dey totori me for inside my stomach Could it be lust or could it be true love? Could it be lust or could it be true love? Ayagayagayagayagayagayo Pami dey sweet pass ogogogoro Could it be lust or could it be true love? Could it be lust or could it be true love? Isabella o, Isabella o (Hmm hmm) Tinini tanana o Isabella o, Isabella o (Hmm hmm) Machala machala o Isabella o, Isabella o (Hmm hmm) Causing wahala o Isabella o, Isabella o (Hmm hmm) Machala machala onyeoma Hmmm mekwe Hmmm sample ekwe Hmmm mekwe Hmmm sample ekwe Hmmm mekwe Hmmm sample ekwe Hmmm mekwe Hmmm sample ekwe
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни CKay
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,449

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891

