
see omeza in the building blast am summers in the building blast am every day everyday we dey blast am As I move from coast to coast see I never give another man yawa everyday see I get on my knees and I pray then I hustle for my naira I dey sip on my juice proper goose omo me I no get time for propaganda so madam as you arrange my yam biko make you try give me jara see I just come here to come bubble I no come here to find trouble I just come here to come chop o I no come here to find trouble me I no dey fight with nobody just wanna groove with somebody me I no dey fight with nobody just wanna groove with somebody oya oya wait wait wait wait wait wait wait wait oya give me space space space space space space space space shout out to my people wey dey feel me non stop shout out to my omoges wey dey greet me non stop shout out to my boys dem wey dey hustle non stop ope f’oluwa wey dey make tins dey pop non stop Smooth sail just wan smooth sail smooth sail oya wait e e e chills in the building blast am nizzy in the building blast am Mr summers in the building blast am L.A.X in the building blast am I no sey my DJ’s go blast am Mr franchise go blast am J.Dan oya blast am and if I never call your name just blast am.
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Chillz
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,448

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891
