
Shalanga lo ma ku si panya oh, o lata, baby your body na fire Girl you know say no body badder, to ba lo’le wa tun pada oh eh oh Loke Loke ehn ehn, jeun soke ehn ehn Your matter no be joke oh ehn ehn girl your body fire ehn ehn Shayo plenty oh, manya, pana, omo yapa oh, o gbona, gbefun Baby oh make we manya oh Shayo plenty oh, manya, pana, omo yapa oh, o gbona O mu mi lara oh, owo yapa oh, baby oh Hope say yo no go taya oh Dey with the one wey dey really really burst my mind I no mind, she no mind say tonight everything is cool and vibe Everyday na lowkey oh say nobody really know say we no dey like all night I wanna come through for you baby, everything is fresh and cool, alright Taba de, sho ma de, taba de, sho’ma de, omoge sho ma la mi oh Wa till the early momo, omoge sun mo bi sho ma gbon mi oh Erima whine and crase, omoge wa, wa to mi wo Omoge I dey for tonight, omoge I dey for the ride oh Dem say we dey do too much o wa oh You never see anything o wa oh For your front we go pop champagne o wa oh, o wa oh You dey vex say we buy motor Genevieve oh shake ukwu o wa oh Come down make you whine that thing o wa oh Make that nigga feel something o wa oh Come close make I spray something, o wa oh Shalanga lo ma ku si panya oh Joanna make me manya oh Shalanga lo ma ku si panya oh
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Ceeza Milli
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,448

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891

