
I been dey wear Versace shirt They wear their ray bann So they need Versace shirt Happy is the nation Dem play me song for tv and radio station Dem a see me risen in the stereo still done And they talk They taking on me’s behaviour Them call me Oluwaburna lyrics creator On the road to greatness Dem a sink under haters Some of them a hire private investigator I tell them no be by force As I dey try waka pass I dey do my thing I tell them no be by force If you never see landlord yawa dey o And if you never know Yawa dey o You dey for house, you see your family dem never chop Yawa dey o And if you no go church Yawa dey o And if you no dey rush Yawa dey o Comot for road Police stop you dey search you see poli Yawa dey o See in 2010 when I drum a single I was skinny And my face was full of pimple Then they tell me say this music industry simple I go use my eyes to see No be so this thing go The tin go No be say I wan blow with one track And my music fade away And I no fit come back I dey try to win a grammy To say I don die But 2012 I sign the contract I tell them no be by force As I dey try waka pass I dey do my thing I tell them no be by force This new era is not the same o New era galala go put them to shame o Oya, oya, show them, kill them, show them
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Burna Boy
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,449

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891



