
Ah, ah, ah, ah Tomorrow no dey promised to nobody So today I go love you like sey tomorrow no dey 'Cause tomorrow no dey promised to nobody So today i go love you like say Like say tomorrow no dey-ey-ey-ey! Like say tomorrow no dey Like say tomorrow no dey Like say tomorrow no dey-ey-ey-ey! Like say tomorrow no- Like say tomorrow no dey You want a Mr. Right, I’m Mr. Right now I can turn a tear into a bright smile Damn what a year How many fights now? Still your loving be my vice, how I do you wrong, shit show Yeah I know, sorry though Mek I tell you what I think of often I don’t deserve all your awesome But truthfully, truthfully, I been on a misery binge This misery will not rinse, it rather repeats Now my heart dey beat off-beat Insomnia, man no dey sleep, man no dey sleep I think about you on the daily How I found myself in a maze, it amazed me Be like, me den you be what dem want be like Simple ABC for your delight, mmm, sake off… Tomorrow no dey promised to nobody So today I go love you like sey Like sey tomorrow no dey-ey-ey-ey! Like sey tomorrow no dey Like sey tomorrow no dey Like sey tomorrow no- Dey for you like you dey for me Whisper in the wind with the sweetest melody World full of sin and I know say you dey 'gree Set sail, let it breeze, make love on the seas I know say yestee, I was really on some bullshit Today be today, love loaded with a full clip Captured on cam, I really need it If tomorrow never comes, at least we did Do the most and be reckless Palm wine for lunch and dinner for breakfast Abi we no dey care, carefree all in excess Alive in the moment like we never had exes You turn me on You make me strong You’re a perfect song, sweet sing-a-long There no be any other place where you belong Sundown to sun up we loving on Thank God Inna de morning Thank Jehovah for your loving I don’t know if I deserve you All I know is that I no go die young Everyday you say 'Baby' That it’s dark in my head Like I’m walking on water In my size 12 Jordans And in the middle of the ocean Cause everytime you give me lovin' 'Cause tomorrow no dey promised to nobody So today me I go love you like say tomorrow no dey 'Cause tomorrow no dey promised to nobody So today I go love you like say Like say tomorrow no dey-ey-ey-ey! Like say tomorrow no dey Like say tomorrow no dey Like say tomorrow no dey-ey-ey-ey!
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Burna Boy
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,449

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891


