
I no dey find their trouble I no dey find their trouble I no dey find their trouble I just dey face my hustle See, when you start them go yinmu Then them go start to dey love you Ahh, ahh, ahh, ahh, spiritual, highly spiritual Ooh, ooh, ooh, ooh, spiritual, highly spiritual Omo I don tire, tire, tire, tire Tell them no, me nuh holding back See I fit wire, wire, wire, wire All the money wey dey my bank Just to show you that I’m for real You know its not hard to find me I been on the road and men are slow down But I run with the program Said all my people spiritual Ori won kpe Ta ba wole Je ko wo wa pe Said all my people spiritual Ori won kpe Ya ba wole JE ko wo wa pe I no dey find their trouble I no dey find their trouble I no dey find their trouble I just dey face my hustle See, when you start them go yinmu Then them go start to dey love you Spiritual, highly spiritual Ooh, ooh, spiritual, highly spiritual Girl a whine 'pon me, uh Me Shine like a diamond ring Them go dey never shine pon by me Girl you know say man a Real stylist Dem never seen a style like this, uh The girl wanna have my kids, uh She wan' live her life like this 'Cause she know say everything nice and crisp Said all my people spiritual Ori won kpe Ta ba wole Je ko wo wa pe Said all my people spiritual Ori won kpe Ta ba wole Je ko wo wa pe I no dey find their trouble I no dey find their trouble I no dey find their trouble I just dey face my hustle See, when you start them go yinmu Then them go start to dey love you Spiritual, highly spiritual Ooh, ooh, spiritual, highly spiritual And, the message from Burna I believe would be that every black person should please remember you were Africans before you became anything else
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Burna Boy
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,449

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891



