
Ohhhhhhhhhhhhh God Ohhh God Aye! Right about now Sound it! I’ve been looking, I’ve been searching Man a hustle, man a working But I be ordinary person Wetin you see, na God blessing Uh uh, owu no be small thing Suffer na long thing God no go gree that one for meee-eee-eee Uh uh, owu no be small thing Suffer na long thing God no go gree that one for meet-eee-eee Uh, Duro na je n fa’gbo tan Oya mo ti fa’gbo tan Kilo shey e gan abi mo jo Frank Ocean Say I don come to cause commotion Burna boy don blow like explosion Hey, me I dey wreck igboro gan Na me dey make igboro kolo gan Hey, lo n’temi mi tele won Oluwa Burna born new gbege won Check and balance I know say if I start am na them go palantia Them dey halla my name from here to Canada Give them something wey long wey bend like panana Oye gbe tan o, oya sun gbalaja I’ve been looking, I’ve been searching Man a hustle, man a working But I be ordinary person Wetin you see, na God blessing Uh uh, owu no be small thing Suffer na long thing God no go gree that one for meee-eee-eee Uh uh, owu no be small thing Suffer na long thing God no go gree that one for meet-eee-eee Man a get grimey Gyal a enjoy me Say that a di rhythm make your shows headline me Errbody waan sign me, no bwoy can buy me Man a bad man FBI can’t find me More time me look clean and shiny Mi forget the time, but me Rolex remind me Real bad man them form Baghdad behind me Focus on the matter, na Baba, design me Hey, to all my niggas and gals wey getting money ori e wo’le Sup our niggas and gals to n getting money ori e wo’le (2ce) I’ve been looking, I’ve been searching Man a hustle, man a working But I be ordinary person Wetin you see, na God blessing Uh uh, owu no be small thing Suffer na long thing God no go gree that one for meee-eee-eee Uh uh, owu no be small thing Suffer na long thing God no go gree that one for meet-eee-eee Check and balance I know say if I start am na them go palantia Them dey halla my name from here to Canada Give them something wey long wey bend like panana Oye gbe tan o, oya sun gbalaja Spellz! Ra-ra Rudebwoy… Ra-ra Rudebwoy… Ra-ra Rudebwoy…
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Burna Boy
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,449

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891



