
Shey you never hear About the things wey happen there Abi your eye never clear Mankind so wicked Lets talk about my government open your mind and your ears Wetin happen Shey na jazz o Make my people suffer suffer All their nyanshes don dey open Everything don scatter scatter 20th of October 2020 You carry army go kill many youth for Lekki Na so WATER OOO WATER runaway my eyes Nothing you go talk wey go justify the case of thir murder The chief of staff, th commander and the army wey carry order Mr President, Mr Governor Godfather, gbo gbo IJOBA All your atrocity All of your corner corner Make all the DEADBODY disturb you for your dream The money wey you thief yapa for your azza You don turn our graduates to common beggars All the book them go no matter Cuz you no go get job if you no know godfather The Chief of staff, the commander and the army wey carry order Mr President, Mr Governor Godfather, gbo gbo IJOBA All your atrocity All of your corner corner Make all the DEADBODY disturb you for your dream 20th of October 2020 You carry army go kill many youth for Lekki Na so WATER OOO WATER runaway my eyes Nothing you go talk wey go justify the case of their murder We give them many chances Dem FAIL my people And When we cry for justice Them kill my people Walahi ALL of YOU Their lives are on you We no go ever forget all the youths Wey die for TOLLGATE
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Burna Boy
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,449

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891



