
if you get drunk he go be like say you don’t know enough and if you smoke grass he go be like say you won know alot. But I know something wey you know no at all. say to take time you go make time I talk am before before Some people know say Say the drug for sorrow na attitude If you wait You go soon find out say Goodtimes go come around again Patience and Goodluck Dem dey close like hair and skin If you love somebody Only to find say you no love them again And the fire wey dey burn don quench You no feel am again Well me I know say the passion wey die Fit to rise again To take time, you go make time I dey talk am again and again Some people talk say Say to wait, na a waste, na pain If you try you go soon find out say Good things go come And here to stay Patience and Goodluck Dem dey close like hair and skin Some people talk say Say to wait, na a waste, na pain If you try you go soon find out say Good times go come around again (End)
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Brymo
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,445

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,979

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891



