
Jungle fever The people sleep They lead Aluta The people shout Aluta Jungle fever No pay for teacher More pay for speaker The people shout Aluta (Aluta!) Check your time It’s free yourself o’clock I dey for work, I dey find wetin to chop If you do your own, we go get enough to chop Dem other people no care if we no chop Shey you dey feel the fever (I dey feel the fever) You feel the fever (I dey feel the fever) Shey you dey feel the fever (I dey feel the fever) You feel the fever (I dey feel the fever) Don’t touch the preacher Them other tribes inferior Those people na unbelievers The people start to scatter For Jungle fever, Some dey seek the visa Some dey sell the visa We looking for a flag that’s greener Check your time It’s free yourself o’clock I dey for work, I dey find wetin to chop If you do your own, we go get enough to chop Dem other people no care if we no chop Shey you dey feel the fever (I dey feel the fever) You feel the fever (I dey feel the fever) Shey you dey feel the fever (I dey feel the fever) You feel the fever (I dey feel the fever) If you no fit love you, nobody will You no fit love you, nobody will If you no fit love you, nobody will Them other people no care if we no chop Shey you feel the fever You feel the fever (you feel the fever) Shey you dey feel the fever You feel the fever (you feel the fever) Shey you dey feel the fever (you feel the fever) You feel the fever (you feel the fever)
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Brymo
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,445

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,979

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891



