
Everybody say them dey go their way But I no think say, say we dey block each other way Lai Lai, You no go hear the people say, Say na our ignorance dey make life hard Heya! Heya! Some dey talk and some dey walk and time just dey pass us by Every woman dey look for man wey go love her right Wey go ignore her shortcomings Wey go take her like that And every man, dey look for woman to hold tight But na ignorance dey let love down Heya! Heya! Some dey come and some dey go and love just dey pass us by I don dey stubborn since the time I be small pikin Na me dey always first see the problem, eh ah eh Na me dey quit last, I no dey run fast Papa say make I live freely like rich man pikin Heya Heya I just dey fall, I just dey rise and time just dey pass me by Heya Heya Some dey laugh and some dey cry and time just dey pass us by Some dey work and some dey pray and time just dey pass us by
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Brymo
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,445

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,979

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891




