
Olanrewaju nanana I can see your finger you available And your backside is ah miracle Oh aye o Put the lights on Put the lights on I wanna see you with the lights on She be ah Come from Ghana But want the man thing She wanna roll with me a mensah Mandem Wanna take her from me I see Pepper dem While you rock me slowly Baby girl Take it lower Bend it for me Oh nana Oh aye o ey Step into my life Baby wole Keys to my heart Is in your waist I wanna see you take me round town You a pretty born thing Wanna show you my thing Baby girl you made me realize If E no be you My girl I no fit love another Baby girl kini mo so Girl you made me realize This our love baby girl e must to last forever I wanna follow you go ooh Girl you dey take over my mental Come make I make you intercontinental We go jaiye well, presidential Mmm me na mese presidential Enti forgetti the niggas wey dey eye you Them dey only give stress when they 'round you They don’t know know Notin better for them On the low low Them dey figga we friends So make we show them say there’s more to us Me I know say that’s all you want Me I no dey look at anyone But them no fit come differentiate no calculus On the low low Notin better for them On the low low Them dey figga we friends Make we show show them Show show them Show show them say ayyai Baby girl you made me realize If E no be you My girl I no go love another Baby girl kini mo so Girl you made me realize This our love baby girl e must to last forever I wanna follow you go ooh Baby girl I realize Yea I realized Only you wey my eye dey see Only you wey my eye dey see Baby I say girl I realize Yea I realized Na only you wey my eyes dey see Only you wey my eyes dey see I remember First day wey I see you for the corner Come close and I say you be my lover First day she no gree give me the signs Next day She dey give me the eyes Say she ah calling me Wants to touch and huggy me Say she ah calling me Wants to love And wan tintin Baby girl you made me realize If E no be you My girl I no go love another Baby girl kini mo so Girl you made me realize This our love baby girl e must to last forever I wanna follow you go ooh
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни BRYAN THE MENSAH
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,449

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891
