
Yeah Yeah Yeah Yeah O eh Yeah O eh ah Yeah Oh Oh Oh Yeh They say na me king for me hood They say na come with the juice They say na me get sauce pass Omo olope jeh thugger Na me know me wetin me do Na me don chop Belle full I no just dey beg them for food Baba God dey bless me boku Co’s yeah They don’t know They no know Dey no know me wetin dey put me for me low Dey no know me wetin dey jam me for me soul See them no fit know Man nat fit know Man nat fit know Man na fit know when we started from the street Man na fit know when we Hustle buy biscuits Mm na fit know when we started without kicks Man na fit know when they say we didn’t fit Man na fit know when the said I wouldn’t make it Now they see me balling everybody lon your Shibi Co’s I comot eye now they say they we wicked Mehn I just smile cos I’m causing down the city See man don dey tell me sey me get pride Co’s now they see me sey me get cash They don dey hear sey me ball pass Me burn bands Me spend cash They steady wanna know my pocket Me wallet Molowo Mi o waleh Owo yapa Kode kole I came ina the street and now me balling Yeah They wanna gwarn for the boy Won yapa gan they wanna whine for the boy yeh Fake love to the boy Man na fit know they showed Fake love to the boy Man na fit know when we started from the street Man na fit know when we Hustle buy biscuits Mm na fit know when we started without kicks Man na fit know when they say we didn’t fit Man na fit know when the said I wouldn’t make it Now they see me balling everybody lon your Shibi Co’s I comot eye now they say they we wicked Mehn I just smile cos I’m cruising down your city Man na fit know when we started from the street Man na fit know when we Hustle buy biscuits Mm na fit know when we started without kicks Man na fit know when they say we didn’t fit Man na fit know when the said I wouldn’t make it Now they see me balling everybody lon your Shibi Co’s I comot eye now they say they we wicked Mehn I just smile cos I’m cruising down your city
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни BizzOnTheTrack
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,449

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891


