
Lord know say me I kill dem with the vibe Never ever let a hater kill my vibe Might let bygones be bygones Or I might just buss my gun Say me no want no negativity in life Cyaan never let nobody take my wife Might let bygones be bygones Or I might just buss my gun She be messing with my head Got me singing songs on the radio (Singing songs on the radio) Why anytime I dey with you I can’t focus Why all of a sudden me I can’t go Kini issue Kini issue Shey na money issue Abi na just issue When I’m done with you You go know, when I’m done Say nothing wey man no fit do Say nothing wey man no fit do Me, you and hennesy na chemistry Only you fit match up my energy If I tell you dance, dance If I tell you wait, wait Money for your waist Fire waist, eh If I tell you craze, craze If I tell you move, move Oh no, see I’m just tryna say She be messing with my head Got me singing songs on the radio (Singing songs on the radio) Why anytime I dey with you I can’t focus Why all of a sudden me I can’t go Kini issue Kini issue Shey na money issue Abi na just issue When I’m done with you You go know, when I’m done Say nothing wey man no fit do Say nothing wey man no fit do Lord know say me I kill dem with the vibe Never ever let a hater kill my vibe Might let bygones be bygones Or I might just buss my gun Say me no want no negativity in life Cyaan never let nobody take my wife Might let bygones be bygones Or I might just buss my gun
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни ATG
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,449

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891
