
Uh yah Gbasky Phenomenal Ah ah ye ya yo yo yo… I want to chill, I get right to feel alright Make Dem no use their red eyes to stain my white Sotey, after working days na enjoyment It shall be permanent As I dey cruise, I just want to fly way Me and my guys just dey play (We just dey play) Because say na mind over matter oh (ah ah eh) All of my guys are ballers oh (uh yeh yeh) Spray you the naira and dollars oh ye Omo na free person gbakaka … (gbaka oya gbakaka) Make una free person mattter oh (gbaka oya gbakaka) Omo na free person gbakaka … (gbaka oya gbakaka) Make una free person mattter oh (gbaka oya gbakaka) Okay make we ball now… eh You get the vibe no dey dull now… eh You get the cruise… eh You get the vibe… eh They can’t stop it Me nah sit in front of them Dem wan tell me how to live my life Me nah rating all of dem Oya pause it… And bring it back again Continental and gbasky Pon the beat we fire dem Me and my guys just dey play (We just dey play) Because say na mind over matter oh (Uh yeh) All of my guys are ballers oh Now we get paid in dollars oh ye Omo na free person gbakaka … (gbaka oya gbakaka) Make una free person mattter oh (gbaka oya gbakaka) Omo na free person gbakaka … (gbaka oya gbakaka) Make una free person mattter oh (gbaka oya gbakaka) Okay make we ball now… eh You get the vibe no dey dull now… eh You get the cruise… eh You get the vibe… eh
Песен-НИКИ
Загрузка...
Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,449

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891