
I be one with the force I be one with the force I be one with the Saviour I be one with the Bros I be one with the Spirit I be one with the Lord I be one with the Chief I be one with the Boss I be one with the boss I be one with the boss Operating on a higher level Supersonic Barry Allen with the force He Give me seasoning for the sauce I be vessel he be the source Beautiful is the picture he painting My life be the canvas He be the brush I be burning fire fire Dem ah cannot hold me Dem ah try, Dem ah tire Cause my God is for me Litigating allegations at me Humiliating strategies set up against me To Bring me down on a daily My enemies stumble and fall When they come up to get me I be one with the force I be one with the force I be one with the Saviour I be one with the Bros I be one with the Spirit I be one with the Lord I be one with the Chief I be one with the Boss One with the force I am one with the force I am one with the force I am one with the force I am one with the force Homie I get along with the Boss man You love the way that I floss Homie He gives me the strength To shake ground oh My man When You with me I dey gallant Every single thing wey you for like Make I do You can just lay it on me I’m ready. Yes I’m ready oh You the only one on my mind Anytime of the day oh Killing me softly with this one If you remove the beat I go beat box oh I am one with the force My Guy to follow am no be by force oh I be one with the force I be one with the force I be one with the Saviour I be one with the Bros I be one with the Spirit I be one with the Lord I be one with the Chief I be one with the Boss One with the force I am one with the force I am one with the force I am one with the force I be one with the force I be one with the Boss I be burning fire fire Dem ah cannot hold me Dem ah try, Dem ah tire Cause my God is for me Litigating allegations at me Humiliating strategies set up against me To Bring me down on a daily My enemies stumble and fall When they come up to get me
Песен-НИКИ
Загрузка...
Другие песни Angeloh
Все песни →Похожие песни

Бигасс
SODA LUV
Ничего личного
Русский рэп201975,449

Бандана
Платина
РНБ КЛУБ
Русский рэп201859,980

Свадебное путешествие
Александр Буйнов
Острова любви
Русская эстрада199954,906

Каспий жағалауы
Azamat
Поп200134,438

Шпилька-каблучок
Лолита
Анатомия
Русская эстрада201433,308

Девочка 2D
Dead Rave
Singles 15-17
Русский рэп201828,891


